Olamide - Inferiority Complex  Lyrics

Inferiority Complex

Olamide

1,896 0 0
Olamide Inferiority Complex lyrics

Olamide Adedeji, also known as Olamide but popularly called Olamide Baddo, is a Nigerian hip hop recording artist from Bariga, Lagos State, Nigeria. He records mostly in Yoruba, his native language. I...

About Inferiority Complex

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Olamide Inferiority Complex Lyrics

Correct Lyrics
[Olamide - Inferiority Complex lyrics]
[Intro]
Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know, e go know
Who no sabi, e go sabi
Take it outside, basket

[Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Bridge]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Verse 1]
Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 (Jeje)
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati, na we dey do party (Jeje)
Can’t shout dem no cash out today (Jeje)
Stand out dem no stand out (Jeje)
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow

[Hook]
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

[Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Bridge]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Verse 2]
I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another man yard oh (Jeje)
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje)
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh

[Hook]
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

[Chorus]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

[Bridge]
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

[Outro]
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje
Olamide Inferiority Complex lyrics
Share Olamide Inferiority Complex lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Olamide Inferiority Complex Music Video

Other Songs By Olamide

Show all Songs by Olamide, A-Z

Other Top Songs