Oritse Femi - Dey Your Own  Lyrics

Dey Your Own

Oritse Femi

Single
1,088 0 2
Oritse Femi Dey Your Own lyrics

About Dey Your Own

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Oritse Femi Dey Your Own Lyrics

Correct Lyrics
[Oritse Femi - Dey Your Own lyrics]
[Intro]
Musical Taliban number one
Eh eh
Onyeoma na Oritse Femi
Nwa amama
It’s Vicebeatz maker

[Verse 1]
This life Wey we dey live eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World Wey we dey
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Na baba God blessing dey work
I no know wetin them wan kill me for
Small thing them go don dey look for fault
Shey na everything them go want to dey judge?

[Chorus]
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa Siri ike
Aro aye leh wan le ko ko

[Verse 2]
Them go tell you say them be your best man
When money don finish, them tuwama
Them go promise say them go dey your side
Them go still want make you cornmit suicide o

[Hook]
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
If them no call you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri
Otua

[Verse]
This life wey we dey live eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World wey we dey
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Ife ni na eme na uwa
Ikpe a di na uwa
Oh Oh Oh Oh

[Chorus]
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
NO man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa siri ike
Aro aye leh wan le ko ko

Some girls go dey form like them love you die
When money don finish them tuwama
She go follow that man with a range rover
If you call her phone, she go tell you game over

[Hook]
Oh no
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
As them dey warn you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri

Hey Oritse Femi
I love you
Taa!!
Common comot for here
Who you love?
Carry that your fake love comot for my front
Mtchew

Oh my God Fiokee!
Oritse Femi Dey Your Own lyrics
Share Oritse Femi Dey Your Own lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Oritse Femi Dey Your Own Music Video

Other Songs By Oritse Femi

Show all Songs by Oritse Femi, A-Z

Other Top Songs