Burna Boy - Ye  Lyrics

Ye

Burna Boy

Album: Outside
Prod: Phantom
2,764 0 0
Burna Boy Ye lyrics

Born Damini Ebunoluwa Ogulu in 1991, in Port Harcourt, Nigeria, he is a Nigerian singer/song-writer. After his primary and secondary education in Port Harcourt, he moved to the UK for his university e...

About Ye

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Burna Boy Ye Lyrics

Correct Lyrics
[Burna Boy - Ye lyrics]
[Intro]
Yeah
My nigga...die for nothing
My nigga...die for nothing
My nigga...die for nothing
........
Oluwaburna o (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face
Calling me Lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)

[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 2]
Make you know say
Anything wey you do
Dem must commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows I'm juggling
Flow like the ocean
My boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus]
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing

[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
Burna Boy Ye lyrics
Share Burna Boy Ye lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Burna Boy Ye Music Video

Other Songs By Burna Boy

Show all Songs by Burna Boy, A-Z

Other Top Songs