Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven lyrics
One half of the duo <a href="http://amdb.co/music/artist/p-square/">P Square</a>.
About Call Heaven
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven Lyrics
Correct Lyrics
[Paul Okoye (Rudeboy) - Call Heaven lyrics]
Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen
Oh papa, na that level, eya.
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say, we no go misbehave
All man go dey concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame.
Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven lyrics
Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen
Oh papa, na that level, eya.
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say, we no go misbehave
All man go dey concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame.
Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven lyrics
Share Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven lyrics
What do you think about this song?
1 comments
Benjamin bassey
27 Mar, 2022
So sad please you people should come back again
Paul Okoye (Rudeboy) Call Heaven Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Paul Okoye (Rudeboy)
- Paul Okoye (Rudeboy) - Call Heaven
- Paul Okoye (Rudeboy) - Reality
- Paul Okoye (Rudeboy) - Chizoba
- Paul Okoye (Rudeboy) - Double Double ft. Olamide, Phyno
- Paul Okoye (Rudeboy) - Together ft. Patoranking
Other Top Songs
- Billie Eilish - ocean eyes
- FAVE - Mr Man
- DJ Cuppy - Werk ft. Skuki
- Bayanni - Ta Ta Ta (with Jason Derulo) ft. Jason Derulo
- Nasty C - A Star Is Born ft. Riky Rick, Omari
- Wizkid - Nobody But You (Ft. Wale)
- Sasha Alex Sloan - Dancing With Your Ghost
- Demarco - Dutty Badmind
- Saint Peters - Money Spender
- Franglish - Déçu


