1,999
0
0
Ice Prince Zamani Whiskey (Ft. Sunny Nneji) Ft. Sunny Nneji lyrics
Ice Prince was born Panshak Zamani in the city of Minna , NigerState , Nigeria . Early in life, aged two, he moved with his family tothe mining city of Jos , Plateau State , Nigeria . In Jos he receiv...
About Whiskey (Ft. Sunny Nneji)
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Ice Prince Zamani Whiskey (Ft. Sunny Nneji) Lyrics
Correct Lyrics
[Ice Prince Zamani Ft. Sunny Nneji - Whiskey (Ft. Sunny Nneji) lyrics]
Rose
Hennessy
Me I no dey see my enemies
Rose…aii.aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang hey
Wanchan guy
Dan iskan guy
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
Help me say
Ah two thousand and four Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound
Damn
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we die…yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far….yes
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
[Sunny Nneji:]
Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh
Mama
Aii yai yai yai
Nobody dey do you brother
You better think well
Its you and now
Only one way
Aii yai yai yai
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Hey
Aii yai yai yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest.
Ice Prince Zamani Whiskey (Ft. Sunny Nneji) lyrics Ft. Sunny Nneji

Share Ice Prince Zamani Whiskey (Ft. Sunny Nneji) lyrics
What do you think about this song?
Ice Prince Zamani Whiskey (Ft. Sunny Nneji) Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Ice Prince Zamani
- Ice Prince Zamani - No Die Tomorrow
- Davido - Feel Alright ft. Ice Prince Zamani
- Ice Prince Zamani - Superstar
- Ice Prince Zamani - Yawa Go Dey
- Ice Prince Zamani - Olofofo (Ft. Wizkid) ft. Wizkid