Timaya - Pull Up Ft. Burna Boy Lyrics

Pull Up

Timaya

Feat: Burna Boy
Album: Chulo Vibes
Prod: Kel P
1,337 0 3
Timaya Pull Up Ft. Burna Boy lyrics

Timaya (born November 29, 1977, Port Harcourt) is an award winning Nigerian musician popular for socially conscious music that constantly references the role of God in overcoming difficult circumstanc...

About Pull Up

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Timaya Pull Up Lyrics

Correct Lyrics
[Timaya Ft. Burna Boy - Pull Up lyrics]
[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realizing

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Give them that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie them craze

Right now they realizing
Long time ago, nobody know Soundbwoy want analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG
Timaya Pull Up lyrics Ft. Burna Boy
Share Timaya Pull Up lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Timaya Pull Up Music Video

Other Songs By Timaya

Show all Songs by Timaya, A-Z

Other Top Songs