1,769 0 0
Ice Prince Zamani Kpako Ft. M.I Abaga, Jesse Jagz lyrics

Ice Prince was born Panshak Zamani in the city of Minna , NigerState , Nigeria . Early in life, aged two, he moved with his family tothe mining city of Jos , Plateau State , Nigeria . In Jos he receiv...

About Kpako

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Ice Prince Zamani Kpako Lyrics

Correct Lyrics
[Ice Prince Zamani Ft. M.I Abaga, Jesse Jagz - Kpako lyrics]
[Intro]
Ya'll know say me I dey here so with some real G
dem
Chopstix, Brotherman Sly, General Dapo, Endia
Me no kiss and tell, remember that
T-O-B, Bishman, Jay Miller, Sean stan dey here so
FOZ

[Chorus:]
Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss
and tell
I'm all right
Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss
and tell
E dey do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
I say e dey do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
I'm alright
Yes, yes

[Verse 1: Ice Prince]
Ha, me sef na baddest guy ever liveth
Play play your chickala go carry triplet
It's been three years and still I never sleep yet
I'm on the fast lane and I no dey wear my seat belt
Mama told me you's a king you's an actor
Do the right thing never hustle the back door
And on the street here the things wey we dey see
Go make you realize say nor be only CNN dey mad
So I get on my knees and say
Jah nor go let them to kill my name
Jah nor go let them to see my face
Oh lord o, everybody say
So I get on my knees and say
Jah nor go let them to kill my name
Jah nor go let them to see my face
M.I ah, eh ah

[Verse 2: M.I Abaga]
Yeah yah, je m'appelle
M.I and Shawty me na kiss me na tell
Listen hear well shawty in the streets me I dwell
Them people try to wish me I fail
Because me I rich me I chill
And the flow Messi like it is Lionel
When I spit me I kill
Some people try to diss me and piss me off
But me no watch them no more them be cheese the arel
Shawty me na kiss me na tell
No matter what the stress me avail
Real n1gga I mean leave me ah girl
My heart locked up I'ma give you the keys to my
cell
And the keys to my cell but one rule
Family over fortune
You support me, and I support ya
Give you everything I see see my girl
As long as when we kiss you na tell no one
Especially the wifey.

[Repeat Chorus]

[Verse 3: Jesse Jagz]
So we back for sh1t make it stick for stick
Shit took the game down baby bit for bit
Dem boss shot me boss back click for click
Shawty's got it on the phone it's micro chip for
chip
Boun - bounce along, heard you came with your
friends
And a thousand more on the dancing floor
Body hands and all stand upon the wall
Shawty looking like she fancy more
And when am done she tell me thanks and all
Me ah handsome boy, she bought shot for me,
blast the wall
Bullets tank and all then she call me a conqueror
Cause jagga conquer all, thinking that butty me
ah plunder all
Listen well me na kiss and tell
Freak all night with a Christian girl
Yeah I promise her I be her wishing well
She say boy you ever leave me I go skits and tell
ehn uh
She cant resist the feel, and this is real
I exist to chill some real plight for shit
I persist until, resist at will
This is how existence feels, check it (Jargo)

[Repeat Chorus]
Ice Prince Zamani Kpako lyrics Ft. M.I Abaga, Jesse Jagz
Share Ice Prince Zamani Kpako lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Ice Prince Zamani Kpako Music Video

Other Songs By Ice Prince Zamani

Show all Songs by Ice Prince Zamani, A-Z

Other Top Songs