Wizboy - Lovinjitis Ft. Teeyah Lyrics

Lovinjitis

Wizboy

Feat: Teeyah
Single
2,440 0 0
Wizboy Lovinjitis Ft. Teeyah lyrics

About Lovinjitis

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Wizboy Lovinjitis Lyrics

Correct Lyrics
[Wizboy Ft. Teeyah - Lovinjitis lyrics]
From the very very first time when my body jam you girl
Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get
Whatever the case may be
Make you know say you gat a hold on me
The Girl of my dreams only you
Baby is it possible to see you again

Sun dey shine
Rain dey fall
Wind dey blow
Girl I think of you
Weather for two baby where are you
Can't you see the way that am missing you
You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind
Tell me how to make you realize
say na you be the reason
Wen a strong man dey do totori aaa

[Wizboyy & Teeyah]
Baby wetin be the thing Wey you put for my body
Na lovinjitis aa ah aa
That thing Wey dey officially make me misbehave
Na lovinjitis aa ah aa
Baby wetin be the thing Wey you put for my system
Na lovinjitis aa ah aa
The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa
Na lovinjitis aa ah aa

Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo *2
My body dey do me somehow

[Teeyah]
Je veux me perdre dans le flow de tes mots
Etre enivrée par l'odeur de ta peau
Chérir chaque instant passé dans tes bras
Baby désormais je n'appartiens qu'à toi
Tu pourras faire c'que tu veux de moi
Je te donne mon coeur mon ame
Pour tes caresses j'emploierai tous mes charmes, baby,
Le son résonne, je m'abandonne
Et je frissonne au son de ta voix
On est seuls au monde, les sentiments m'inondent
Je ne passerai plus un instant loin de toi
Je te suivrai où tu voudras jusqu'à ce que j'en perde le nord
Je te dirai encore et encore
Que ma vie n'a plus d'importance
quand mon corps s'éloigne de ton corps

Près de toi tout s'emballe, je ne peux plus résister
Perdue dans le brouillard j'n'essaye plus de lutter
Je m'envole avec toi dans un tourbillon de baisers
Tu occupes mes rêves et chacune de mes pensées

Am the one who's searching
You're the one am calling
Other guys dey holla for your swagalicious fire
Sunny day or rainy day no matter the forecast oo
Fine girl me and you would be together
Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices
Je serai ta belle, baby je serai ta miss
Je rendrai réel le moindre de tes délices
Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis,.

Doctor tell me what I would do
See my temperature rising aaaa aaa
Na lovinjitis aaaa
Wizboy Lovinjitis lyrics Ft. Teeyah
Share Wizboy Lovinjitis lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Wizboy Lovinjitis Music Video

Other Songs By Wizboy

Show all Songs by Wizboy, A-Z

Other Top Songs