2,081
0
0
Tiwa Savage Ma Lo Ft. Wizkid, Spellz lyrics
Tiwa Savage was born and bred in Lagos, Nigeria. She is a Singer/songwriter signed to Sony USA record label. She graduated from Berklee College of Music in 2007 and has since then been working with mu...
About Ma Lo
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Tiwa Savage Ma Lo Lyrics
Correct Lyrics
[Tiwa Savage Ft. Wizkid, Spellz - Ma Lo lyrics]
[Intro: Tiwa Savage]
Spellz on the beat
Tiwa Save on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the thing oh
[Verse 1: Wizkid]
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I dey with you forever
[Hook: Tiwa Savage + Wizkid]
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, joor oh
You give me love I never see o-ooh
Ma lo oh, joor oh
Your love mean so much to me o-ooh
Ma lo oh, joor oh
You give me love I never see o-ooh
Ma o oh, joor oh
Your love mean so much to me o-ooh
[Verse 2: Tiwa Savage]
Nor be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart o
And you load my accounti oh
See I no go comot e oh
[Hook: Wizkid + Tiwa Savage]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Robo skeh skeh robo skeh skeh
If nor be you then tell me who oh
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Robo skeh skeh robo skeh skeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
[Bridge]
OooooOoOoooOoo
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
OooooOoOoooOoo
Even when I dey try to leave him
Something about this feeling
[Hook: Wizkid]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Tiwa Savage Ma Lo lyrics Ft. Wizkid, Spellz
[Intro: Tiwa Savage]
Spellz on the beat
Tiwa Save on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the thing oh
[Verse 1: Wizkid]
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I dey with you forever
[Hook: Tiwa Savage + Wizkid]
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, joor oh
You give me love I never see o-ooh
Ma lo oh, joor oh
Your love mean so much to me o-ooh
Ma lo oh, joor oh
You give me love I never see o-ooh
Ma o oh, joor oh
Your love mean so much to me o-ooh
[Verse 2: Tiwa Savage]
Nor be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart o
And you load my accounti oh
See I no go comot e oh
[Hook: Wizkid + Tiwa Savage]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Robo skeh skeh robo skeh skeh
If nor be you then tell me who oh
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Robo skeh skeh robo skeh skeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
[Bridge]
OooooOoOoooOoo
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
OooooOoOoooOoo
Even when I dey try to leave him
Something about this feeling
[Hook: Wizkid]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Tiwa Savage Ma Lo lyrics Ft. Wizkid, Spellz
Share Tiwa Savage Ma Lo lyrics
What do you think about this song?
Tiwa Savage Ma Lo Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Tiwa Savage
- Tiwa Savage - Rewind
- Emtee - Me and You ft. Tiwa Savage
- P Square - Do As I Do ft. Tiwa Savage, May D
- Tiwa Savage - Shout Out (Ft. Iceberg Slim, Sarkodie) ft. Iceberg Slim, Sarkodie
- Tiwa Savage - Loaded
Other Top Songs
- Davido - The Money ft. Olamide
- Small Doctor - Hain!!!
- Dua Lipa - Levitating (feat. DaBaby)
- Justin Bieber - Holy
- D'Banj - Socor
- Mosbeekhan - Yau Nafara
- Venom - Vuka (feat. Aubrey Qwana, Majorsteez, Howard & Paula Sibiya)
- Crayon - Excuse Me (Rock You)
- M.I Abaga - Wheelbarrow (Ft. Emmy Ace, Beenie Man) ft. Emmy Ace
- Orezi - Call The Police