Splash - Come Over Ft. Cynthia Morgan Lyrics

Come Over

Splash

Single
1,367 0 0
Splash Come Over Ft. Cynthia Morgan lyrics

About Come Over

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Splash Come Over Lyrics

Correct Lyrics
[Splash Ft. Cynthia Morgan - Come Over lyrics]
[Intro]
Splash baby
Classic Music

[CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 1- SPLASH]
No mind dem, dem dey jealous
They want to end us
If you leave me, I go die oh
I go die oh, I go die
Pay no mind to dem haters
I swear dem be fakers
Wetin dem do you?
No let bad belle fool you
All am asking for is a table for two
Loving you this much, baby no be taboo
Who said it’s over? Can you come over?

[CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 2- CYNTHIA MORGAN]
Come over me yard
We could get it on like Meek and Minaj
Not you worry, we gat ‘nought
smoke in the me yard
Not a bad, if you really coming around
O boy the way you lick up on me
You set a girl on fire, on fire
And the way boy you round up on me
You’re the baddest, good ride, good ride
Bad girl Cici Badder than Riri
All the bad boy, you know, wanna see we
We gon’ still look pretty, even with a Didi
Attention! Me ah bastard
Call me Queen, a D-D

[CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over

[VERSE 3- SPLASH]
I don dey cry since morning
My heart is burning
Baby please send for me
Without you, life is burning
Why you want push me throw ‘way?
I won’t let you, No way!
Baby no mind them, hmmm
Na thunder go fire them
There’s something wini-wini, wana-wana
Sweeter than wana-wana, wini-wini
Baby, hold my low waist, hold my low waist
Huhh, hold my low waist
Huhh, hold my low waist

[CHORUS]
Come over, come over
Baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over
Come over, come over
come over, baby come over.
Splash Come Over lyrics Ft. Cynthia Morgan
Share Splash Come Over lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Splash Come Over Music Video

Other Songs By Splash

Show all Songs by Splash, A-Z

Other Top Songs