19,228
0
0
Sound Sultan Mathematics (Jagbajantis) lyrics
About Mathematics (Jagbajantis)
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Sound Sultan Mathematics (Jagbajantis) Lyrics
Correct Lyrics
[Sound Sultan - Mathematics (Jagbajantis) lyrics]
[Intro]
Up stand, greet.
(Good morning sir!)
Good morning, you are welcome to Jagbajantis high school.
My name is Sound Sultan your new mathematics teacher.
By the way, do you understand pidgin english?
(Yes sir!)
Okay, na wetin we go use henceforth.
Okay, carry your biro, carry your paper.
Hey.
[Verse - Sound Sultan]
People of this world them plenty. (Shotigbo?)
Sins of these people many, so many. (Shotigbo?)
Many times plenty, multiply am. (Multiply am)

Multiply am. The answer you get na wetin dey make poor man dey cry.
The answer you get na wetin dey make rich man dey mess and leaders dey lie.
The answer you get na wetin dey make young boys and girls join bad gangs.
The answer you get na wetin dey make innocent man rot inside jail.
Kere, kere.
And them no fit to grant bail
Kere, kere.
Oh oh oh.
[Chorus]
Everybody,
Oya o join Jagbajantis
Solve mathematics, wey dey dabaru our continent.
So, oh oh.
Oyibo say,
Na BODMAS we go use dey, solve mathematics.
So follow Jagbajantis.
Oya carry biro.
B for brotherhood. Love your neighbour as yourself, otan oh.
O for Objectivity. Be objective gentlemen and ladies.
D for Democracy. No matter how bad it is, e better military.
M for Modification. Of our behaviour, let's turn to our saviour.
A - Accountability. If you been dey chop money, abegi take am easy.
S for Solidarity. United we stand. Divided, omase oh.
[Verse - Sound Sultan]
We enter new millennium. Shotigbo?
My G just like won 20 million. Won po gon. Shotigbo?
World population na 6 billion. 6 billion.
Divide that one by 120 million, altogether. Altogether.
The answer you get na wetin dey make people dey jah, commot for naija.
The answer you get na wetin dey make people dey travel, by hook or by crook.
The answer you get na wetin dey make people dey sleep for embassy for visa.
The answer you get na wetin dey make people dey sell them property for ticket.
Kere, Kere.
And them go travel sibe sibe.
Kere, kere.
Oh oh.
[Repeat Chorus]
[Verse - Sound Sultan]
You dey stay AJ city. Eh, Shotigbo?
And him dey stay VG city. Shotigbo?
Find your level for AJ city. (AJ city)
Na rich man corner be VG city. (VG city)
Try add AJ and VG city, all together (All together)
Oya altogether, the answer you get na wetin dey make rich man oppress, na them suppress.
The answer you get na wetin dey make poor man supress.
The answer you get na wetin dey make poor man dey press, but then agress.
The answer you get na wetin dey make poor man dey try to keep up with the jonses.
The answer you get na wetin dey make poor man pikin dey try to prove for him mate.
Kere. Kere.
My pocket money don dey finish.
Kere. Kere.
[Repeat Chorus]
[Verse - Unknown]
Situation in this nation
Disposition, our condition
Unexplainable pain in our hearts not to mention
Brothers killing brothers for the wages adoration (?)
Resolutions are made, for all we've made we lack conviction
And perfection is the order as we keep seeking solutions
Only God can solve this mathematical equation.
[Outro - Sound Sultan]
Thanks for your contribution
Now any more questions?
(No sir!)

Share Sound Sultan Mathematics (Jagbajantis) lyrics
What do you think about this song?
Sound Sultan Mathematics (Jagbajantis) Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Sound Sultan
- Sound Sultan - Mathematics (Jagbajantis)
- Sound Sultan - African Lady ft. Flavour, Phyno
- M.I Abaga - Human Being (Ft. 2Face, Sound Sultan) ft. 2Face Idibia, Sound Sultan
Other Top Songs
- Mugeni Elijah - Humble man
- M.I Abaga - Stop! Never second guess yourself ft. Cina Soul
- Khalid - Vertigo
- Jung Kook - Seven (feat. Latto) (Explicit Ver.)
- Goya Menor - Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba)
- Demarco - Show It
- Korede Bello - Mi Casa Su Casa
- Ola Dips - Bounce (Ft. Reminisce) ft. Reminisce
- ElGrandeToto - #OuDiriHakka
- Benjamin Dube - Uyahalalela