1,499
0
0
Pryme Kilode Ft. Davido, Peruzzi lyrics
About Kilode
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Pryme Kilode Lyrics
Correct Lyrics
[Pryme Ft. Davido, Peruzzi - Kilode lyrics]
Intro – Peruzzi]
Come gimme love
Ya daddy
You dey hold me for work
na daddy
I loo…
Eyea yea
If you no wan gimme love
It’s Davido
Ya daddy
Oh their daddy
Why you dey hold me for work?
Pryme o
Damn! Fresh on the beat
[Verse 1 – Pryme]
Girl I no go do you ojoro
Like bread and butter, we go dey together baby oh yea
Pass me your love, make we turn up oh
The way you do dey make me dey go crazy for you
Them say love e dey blind but I dey see am for your eye
Erima you are my life
O bu mu na gi final
Look around, look around
Baby see what you’ve done to me
Sisi don’t you realize
[Chorus – Pryme]
Baby kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo?
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Oh oh yea yea yeah
Damn!
[Bridge – Peruzzi]
Come gimme love
Ya daddy
You dey hold me for work
na daddy
If you no wan gimme love (Put a bang bang)
Ya daddy
Why you dey hold me for work?
I looo…
Their daddy
[Verse 2 – Peruzzi]
Same shawty wey dey whine for the doe
You for gimme love before I sample the kpo
kpo kpo di kpo kpo di kpo kpo di kpo
My heart e dey beat e dey go go go go slow
Now me I no know weda na Gucci, ferragamo wey make you wan dey run away
I no know again, baby tell me kilode
Manya manya
See, girl I don high
And I can’t stop but I wan chop but I can’t chop
Cause you no dey
Manya manya
See, girl I don high ehh
Girl I can’t stop ehh yeaa
Put a bang bang
[Chorus – Pyrme]
kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo? ehh
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Oh oh yea yea yeah
Damn!
[Bridge – Peruzzi]
Chii
Come gimme love (Gimme love)
Their daddy (Oh their daddy)
You dey hold me for work (For work o)
na daddy (Oh their daddy)
If you no wan gimme love
Ya daddy (Oh their daddy)
Why you dey hold me for work? (hold me for work)
Their daddy
[Verse 3 – Davido]
Na you food I dey wan chop
Everything go be nonstop
For your sake I go lock up
Shey na me you go wan marry?
My pikin you go gats carry
You go live, you no go work hard
She say na so the lifestyle dey dey
I say na so the lifestyle dey eh
Chop life
You can eat it all
You can wear it all, oshe
That life
I give you (?) and pearls
Give you all the world (Oshe)
Sweet life
For you I sing a song and Imma put you on (oshe)
My life, your life
[Outro]
Baby kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo? ehh
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Mix monster.
Pryme Kilode lyrics Ft. Davido, Peruzzi
Intro – Peruzzi]
Come gimme love
Ya daddy
You dey hold me for work
na daddy
I loo…
Eyea yea
If you no wan gimme love
It’s Davido
Ya daddy
Oh their daddy
Why you dey hold me for work?
Pryme o
Damn! Fresh on the beat
[Verse 1 – Pryme]
Girl I no go do you ojoro
Like bread and butter, we go dey together baby oh yea
Pass me your love, make we turn up oh
The way you do dey make me dey go crazy for you
Them say love e dey blind but I dey see am for your eye
Erima you are my life
O bu mu na gi final
Look around, look around
Baby see what you’ve done to me
Sisi don’t you realize
[Chorus – Pryme]
Baby kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo?
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Oh oh yea yea yeah
Damn!
[Bridge – Peruzzi]
Come gimme love
Ya daddy
You dey hold me for work
na daddy
If you no wan gimme love (Put a bang bang)
Ya daddy
Why you dey hold me for work?
I looo…
Their daddy
[Verse 2 – Peruzzi]
Same shawty wey dey whine for the doe
You for gimme love before I sample the kpo
kpo kpo di kpo kpo di kpo kpo di kpo
My heart e dey beat e dey go go go go slow
Now me I no know weda na Gucci, ferragamo wey make you wan dey run away
I no know again, baby tell me kilode
Manya manya
See, girl I don high
And I can’t stop but I wan chop but I can’t chop
Cause you no dey
Manya manya
See, girl I don high ehh
Girl I can’t stop ehh yeaa
Put a bang bang
[Chorus – Pyrme]
kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo? ehh
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Oh oh yea yea yeah
Damn!
[Bridge – Peruzzi]
Chii
Come gimme love (Gimme love)
Their daddy (Oh their daddy)
You dey hold me for work (For work o)
na daddy (Oh their daddy)
If you no wan gimme love
Ya daddy (Oh their daddy)
Why you dey hold me for work? (hold me for work)
Their daddy
[Verse 3 – Davido]
Na you food I dey wan chop
Everything go be nonstop
For your sake I go lock up
Shey na me you go wan marry?
My pikin you go gats carry
You go live, you no go work hard
She say na so the lifestyle dey dey
I say na so the lifestyle dey eh
Chop life
You can eat it all
You can wear it all, oshe
That life
I give you (?) and pearls
Give you all the world (Oshe)
Sweet life
For you I sing a song and Imma put you on (oshe)
My life, your life
[Outro]
Baby kilode?
Wetin you gimme chop o?
Wetin you gimme chop o oo? ehh
Baby kilode?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Mix monster.
Pryme Kilode lyrics Ft. Davido, Peruzzi
Share Pryme Kilode lyrics
What do you think about this song?
Pryme Kilode Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Pryme
- Pryme - Kilode ft. Davido, Peruzzi