Omah lay - ​temptations  Lyrics

​temptations

Omah lay

Album: Boy Alone
339 0 0
Omah lay ​temptations lyrics

About ​temptations

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Omah lay ​temptations Lyrics

Correct Lyrics
[Omah lay - ​temptations lyrics]
[Intro]
(BGRZ this is a banger)

[Verse 1]
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

[Verse 2]
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Omah lay ​temptations lyrics
Share Omah lay ​temptations lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Omah lay ​temptations Music Video

Other Songs By Omah lay

Show all Songs by Omah lay, A-Z

Other Top Songs