Korede Bello - Mungo Park  Lyrics

Mungo Park

Korede Bello

Single
2,110 0 0
Korede Bello Mungo Park lyrics

About Mungo Park

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Korede Bello Mungo Park Lyrics

Correct Lyrics
[Korede Bello - Mungo Park lyrics]
[Intro]
Yes, which one of you
Can tell me who discovered river Niger
Uncle is Mungo Park
Can you give her a round of applause?
Sir, i was thinking, i mean we were thinking
If Mungo Park discovered river Niger
Then who discovered Mungo Park

[Verse 1]
Korede bello eh…
Oga don jazzy, tuale! when you go marry
Sheybe you get money
Why you dey dulling
Yesterday orobo, today na lepa
Shey na omo dudu abi omo pupa
No kill yourself, kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find like you wan discover mungo park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 2]
Auntie Patricia, ehn party Patricia
Men have been knocking
Menopause is knocking (knock knock)
Who you go answer
You still dey do shakara oh
And if them ask you
You’ll say all men are the same
But If all men the same
Then pick one already
E don dey look like you wan discover Mungo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo Park

[Bridge – Don Jazzy]
You dey craze… hmm
Come here… ehn
If i catch you
Ogoh abi… ehn

[Verse 3]
Oga pock noser, i pass my neighbour
I buy my motto. I say e fit be lotto
Assalamaleikun, leikun
Waleikun Salam, Lam
Aboki *** you dey find juju for bottle
If you say na juju then go do your own
No dey pock nose like you wan discover Mugo Park

[Chorus]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo Park

[Outro]
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey you want, discover Mungo Park
Discover Mungo Park
Shey until you discover Mungo Park oh
Discover Mungo Park
You better stop you no fit discover Mungo Park
Korede Bello Mungo Park lyrics
Share Korede Bello Mungo Park lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Korede Bello Mungo Park Music Video

Other Songs By Korede Bello

Show all Songs by Korede Bello, A-Z

Other Top Songs