DJ Shabsy - Raba Ft. Kiss Daniel, Sugarb Lyrics

Raba

DJ Shabsy

Single
1,719 0 0
DJ Shabsy Raba Ft. Kiss Daniel, Sugarboy lyrics

About Raba

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

DJ Shabsy Raba Lyrics

Correct Lyrics
[DJ Shabsy Ft. Kiss Daniel, Sugarboy - Raba lyrics]
[Hook - Kiss Daniel]
omo na me as i dey here
o na na na
omoge my raba is near
o na na na
in love with your body
And I, say i’m in love with your body o
eh oh oh


[Chorus - Kiss Daniel]
lotori mi lo je gbese eh
lotori mi lo je gbese eh
lo je gbese oh
lotori mi lo je gbese chai…eh eh
lo je gbese oh
lotori mi lo je gbese eh
lo je gbese oh

[Verse 1 – Sugarboy]
jen koba wan
rastaman burst pon another one
bands be the motto gabadaya
sugarboy sweet like agbalumo
na dem na know
mr lover, lover no business if no raba raba
mr sugar sugar
akwaibom g wey dey scatter scatter
boss fi di hit feel the heat feel the beat
anytime couby drop put that ish on repeat
dj shabsy for the street no be beans
the girls wan chop big thing on repeat
you believe me
pretty girls dem them want to deceive me
emperor geezy
see let them know that we run the city

[Hook - Kiss Daniel]
omo na me as i dey here
oh na na na
omoge my raba is near
oh na na na
in love with your body
i am, say i’m in love with your body o
eh oh oh


[Chorus – Kiss daniel]
lotori mi lo je gbese e
buy ferragamo, i go pay
lotori mi lo je gbese e
if you like you buy monapo, i go pay
lotori mi lo je gbese e
the night is yours, but then i go pay
lotori mi lo je gbese e
it’s me and you anything you want, i go pay

[Verse 2 – Kiss daniel]
omo omo tell me whose farther than
tell me whose wacker than me
omo i kick off the show 2014
scatter all of dem put together chai
na so dem fire me for twitter
say i too dey mess with the same sound
no too dey worry me no dey famba
i too dey kana with the songs i dey push out
mo sare shey 3 hits
dem girls dem loose oh
dem eye dey too shook o
sugarboy fire, me i thunder one
shabsy lo fa collabo won yan
craze dey worry them
bo ya le mo pe moti yo
shame dey worry them
bo ya le mo danny on the low oh

[Hook - Sugarboy]
Omo na me as i dey here
o na na na
omoge my raba is near
o na na na
in love with your body o…oh na
say i’m in love with this body
eh eh oh oh oh

[Chorus - Kiss Daniel]
lotori mi lo je gbese e
lotori mi lo je gbese e
lo je gbese oh
lotori mi lo je gbese e
lo je gbese oh
lotori mi lo je gbese e
lo je gbese oh

[Outro - Kiss Daniel]
boy kiss
dj shabsy, sugarboy ye eh
g-worldwide
ha ha ha
black card in my pocket
bill ain’t a problem
forever dope.
DJ Shabsy Raba lyrics Ft. Kiss Daniel, Sugarboy
Share DJ Shabsy Raba lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
DJ Shabsy Raba Music Video

Other Songs By DJ Shabsy

Show all Songs by DJ Shabsy, A-Z

Other Top Songs