747
0
336
Dj Dcozy Everyday lyrics
Download
0
336
DJ Dcozy (born as Diton Goin December 19, 1993 in Port Harcourt, Rivers State), is a Nigerian Disc Jockey, Brand Director, Blogger, and also the most outstanding DJ in the class of street bounces DJs...
About Everyday
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Dj Dcozy Everyday Lyrics
Correct Lyrics
[Dj Dcozy - Everyday lyrics]
Na na na ye ye eh!
It's J2wice the baddest producer
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We come here to play
We dey cut am everyday
We dey cut am everyday
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We no come here to play
We dey cut am everyday
So we dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey put calls
If you like put calls
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call we dey
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
You go know say (we dey)
We dey do things, you go knw say
We dey eh...
As i come here today me and my guys
We no come here to play
If you luk well you go see say the bannies dem dey
If you think say i dey play, you go know you go know say
Ask kiki you go know gbela di ki you go know say
We the boiz wey pop, ahah... Eh...
O no, no, no ooo...
Money e dey... eh money e sweet ooo
But if you no work, you no go chop oooo sing
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We come here to play
We dey cut am everyday
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We no come here to play
We dey cut am everyday
So we dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey put calls (we dey)
If you like put calls
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
You go know say (we dey) we dey do things, you go knw say we dey eh...
Any time you notice you say I'm on low key
You fit call me daddy shokey...
I dey on my right key
Any time you notice you go see am low key
I dey daddy shokey cause everyday i dey pop tinx yah
Gbela di ki
If you bia di ki you go know
Say i dey put call o you go know say my life dey bubble oo
Every time i dey on tinx & tinx ah
If you ask IT frank oo you go know say i dey on
A rank o, everyday i dey on ma frank o ye ye ye eh
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo eh)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo eh)
I dey on my lowkey
Me & my men on the low key
Every day night & day we dey low
If you think say i dey lie, Gbela di ki
J2wice o
Oh no no no...
People dey popin something
Everyday popin something
Ask, Dcozy
Ask, Dj Swag
Ask, Playbobo
Everyday Ask
People dey Ask
People dey Ask
Everyday we dey popin something
Nanana yeye eh!
J2wice o, J2wice o
Miri miri doodoo ti doo ooo eh
I dey do beat
I dey sing song
I dey brust rhymes
I dey shoot video ooo
God dey bless me
Gbela di ki
Dj Dcozy Everyday lyrics
Na na na ye ye eh!
It's J2wice the baddest producer
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We come here to play
We dey cut am everyday
We dey cut am everyday
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We no come here to play
We dey cut am everyday
So we dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey put calls
If you like put calls
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call we dey
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
You go know say (we dey)
We dey do things, you go knw say
We dey eh...
As i come here today me and my guys
We no come here to play
If you luk well you go see say the bannies dem dey
If you think say i dey play, you go know you go know say
Ask kiki you go know gbela di ki you go know say
We the boiz wey pop, ahah... Eh...
O no, no, no ooo...
Money e dey... eh money e sweet ooo
But if you no work, you no go chop oooo sing
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We come here to play
We dey cut am everyday
Rain Rain go away
Come another day eh
Me and ma mens
We no come here to play
We dey cut am everyday
So we dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey put calls (we dey)
If you like put calls
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
We dey bye-bye
We dey cut bottles
We dey
If u think say i dey lie put call
You go know say (we dey) we dey do things, you go knw say we dey eh...
Any time you notice you say I'm on low key
You fit call me daddy shokey...
I dey on my right key
Any time you notice you go see am low key
I dey daddy shokey cause everyday i dey pop tinx yah
Gbela di ki
If you bia di ki you go know
Say i dey put call o you go know say my life dey bubble oo
Every time i dey on tinx & tinx ah
If you ask IT frank oo you go know say i dey on
A rank o, everyday i dey on ma frank o ye ye ye eh
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo eh)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo)
Miri mi doodoo ti doo ooo
(Miri miri doodoo ti doo ooo eh)
I dey on my lowkey
Me & my men on the low key
Every day night & day we dey low
If you think say i dey lie, Gbela di ki
J2wice o
Oh no no no...
People dey popin something
Everyday popin something
Ask, Dcozy
Ask, Dj Swag
Ask, Playbobo
Everyday Ask
People dey Ask
People dey Ask
Everyday we dey popin something
Nanana yeye eh!
J2wice o, J2wice o
Miri miri doodoo ti doo ooo eh
I dey do beat
I dey sing song
I dey brust rhymes
I dey shoot video ooo
God dey bless me
Gbela di ki
Dj Dcozy Everyday lyrics
Share Dj Dcozy Everyday lyrics
What do you think about this song?
Dj Dcozy Everyday Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Dj Dcozy
Show all Songs by Dj Dcozy, A-ZOther Top Songs
- Ckay - WATAWI (feat. Abidoza) ft. Davido, Focalistic
- Naira Marley - Excuse Moi ft. MHD
- Donald - Black love
- Shaffy - Bana
- أوشا الصغير و عمر حفظي - مع السلامة للي عايز يمشي
- Prince Sani Gee - 7Th King (Freestyle)
- Sauti Sol - Unconditionally Bae ft. Ali Kiba
- Young Mahasi - I See You
- Ronehi - Galactic
- P Square - Oga Police