Burna Boy - Anybody  Lyrics

Anybody

Burna Boy

Album: African Giant
1,632 32 0
Burna Boy Anybody lyrics

Preview
32
Born Damini Ebunoluwa Ogulu in 1991, in Port Harcourt, Nigeria, he is a Nigerian singer/song-writer. After his primary and secondary education in Port Harcourt, he moved to the UK for his university e...

About Anybody

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Burna Boy Anybody Lyrics

Correct Lyrics
[Burna Boy - Anybody lyrics]
Verse 1
I don check my energy, I no get time for no enemy
Tori kpe wan ley to mi
Nothing wey person never see, omo nothing wey person never see
Forget e, I say fashi

Bridge
Oni soon expecting
Take a wongba di eh gente
I dey cackoo dey kpese
Jejely jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Na now me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Chorus
ANYBODY
Wey no want to sugi
ANYBODY
Wey no dey carry body
Knack am something
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

Verse 2
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more

Hook
Omo omo
Life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
Egbeskele go come, igbe je gon gon

Chorus
ANYBODY
Wey no want to sugi
ANYBODY
Wey no dey carry body
Knack am something
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

Bridge
Oni soon expecting
Take a wongba di eh gente
I dey cackoo dey kpese
Jejely jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Na now me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
ANYBODY
Wey no want to sugi
ANYBODY
Wey no dey carry body
Knack am something
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

[Outro]
To ba ta fele fele (Repeat till end)
Burna Boy Anybody lyrics
Share Burna Boy Anybody lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Burna Boy Anybody Music Video

Revisions


Other Songs By Burna Boy

Show all Songs by Burna Boy, A-Z

Other Top Songs