Xbusta - Somebody Crush Ft. Peruzzi Lyrics

Somebody Crush

Xbusta

Feat: Peruzzi
Single
1,622 0 0
Xbusta Somebody Crush Ft. Peruzzi lyrics

About Somebody Crush

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Xbusta Somebody Crush Lyrics

Correct Lyrics
[Xbusta Ft. Peruzzi - Somebody Crush lyrics]
[Intro]
It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 1 – Xbusta]
Somebody first
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex

[Bridge]
o feshe lu
Ayakata
I like your body o
o feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

[Verse 2 – Xbusta]
Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
if you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush

[Bridge]
o feshe lu
Ayakata
I like your body o
o feshe woh
Ayakata

[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush

Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody.
Xbusta Somebody Crush lyrics Ft. Peruzzi
Share Xbusta Somebody Crush lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Xbusta Somebody Crush Music Video

Other Songs By Xbusta

Show all Songs by Xbusta, A-Z

Other Top Songs