15,582
395
9,981
Paul Okoye (Rudeboy) Reality lyrics
Download
395
9981
One half of the duo <a href="http://amdb.co/music/artist/p-square/">P Square</a>.
About Reality
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Paul Okoye (Rudeboy) Reality Lyrics
Correct Lyrics
[Paul Okoye (Rudeboy) - Reality lyrics]
[Intro]
Hehehe
Lord Sky on the beat
Uhhh
Eh aih
[Bridge]
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry
[Verse 1]
Some say that I’m blind no be my way (There’s nobody like you)
I gave you my heart then you throway, eh aih
I can’t believe say, na the person wey dey try to deceive me eh
The girl sexiness no be play play, eh aih
[Pre-Chorus]
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
Cos dem other girls dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
Cos dem other girls dem no sabi oh
[Chorus]
Girl I don’t mind, if na fight I go fight for you, eh aih
And I don’t mind, if na to cry I go cry for you, eh aih
I don’t mind, mind, mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die, I no go die for you, cos this is reality
[Bridge]
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry (this is reality)
I’m sorry, I’m I’am, I’m sorry (na reality)

Share Paul Okoye (Rudeboy) Reality lyrics
What do you think about this song?
1 comments
Tinaoz
20 May, 2019
The song is just the reality of life
Paul Okoye (Rudeboy) Reality Music Video
Compare Revisions
Fine Diff
Other Songs By Paul Okoye (Rudeboy)
- Paul Okoye (Rudeboy) - Call Heaven
- Paul Okoye (Rudeboy) - Fire Fire
- Paul Okoye (Rudeboy) - Reality
- Paul Okoye (Rudeboy) - Reason With Me
- Paul Okoye (Rudeboy) - Chizoba