Kiss Daniel - Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) Ft. Tiwa Savage, Davido Lyrics

Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido)

Kiss Daniel

Single
3,031 0 0
Kiss Daniel Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) Ft. Tiwa Savage, Davido lyrics

Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, known professionally as Kiss Daniel, is a Nigerian singer and songwriter. He was born on May 1, 1994 in Abeokuta, Ogun State, Nigeria, and grew up in the city of Ibadan....

About Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido)

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Kiss Daniel Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) Lyrics

Correct Lyrics
[Kiss Daniel Ft. Tiwa Savage, Davido - Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) lyrics]
[Intro]
It’s davido… Kiss daniel
G-worldwide… Tiwa sa-vage

[Verse 1 – Kiss Daniel]
No be you i carry come, but na you i go carry go o o oo sisi agbarigo
Eayaa yo wey
No be you i dey check on o but na you i wanna know know know sisi ferrari
Eayaa yo wey
Baby sweet [ahhhahh] baby nice eh
Baby tudidudidu odikwa tight [odikwa tight]
Sho mope o sexy, malo ro boya iro ni
Oti mo pe ode wapa owa fe ma buga s’emi

[Chorus]
Woju o, eh lelelelelele
Baby koya woju o eh lelelelelele
Oya woju o, omode yi lelelele
Baby koya woju o oo o o o o

[Verse 2 – Tiwa Savage]
Bobo boju o, koma lo foju o o
Cause the more wey you look at me, less you see [malo ro pe]
Oh Rihanna, getting money like Rihanna
Seeing the future, Ciara
Nothing go stop me o [never]
If you go love me, boy love me o jeje
If you go hold me, please hold me o jeje
Am very sweet [ahhahh] am very nice [ahhahh]
If you check my bank account odikwa life

[Chorus]
Oya woju o [woju o] lelelelelele
Baby koya woju o [woju o]eh lelelelele
Oya woju o [woju o] omode yi lelelele [O.B.O Baddest]
Baby koya woju o oo o o

[Verse 3 – Davido]
i say the love wey i get for you
i no fit sing o
sote your body dey bother me for my dream o (see me see gobe)
all my guys dey ask themselves
say na so e sweet o
oya baby come show me something them no fit see o
eh
very sweet o
very nice
she looki my neck and say ‘odikwa bright
gba gbe oshi
gba gbe oshi
gba gbe oshi
gba gbe oshi

[Chorus]




woju o
ye le le le le le le
baby ko ya woju o
ye le le le le le
ko ya woju o
omo de yi le le le le le
baby ko ya woju o
la la la la la la

[sheyman on the mix]

your kiss eh
ye le ma ma ye le ma ma ye le
so fun ko ya lo joko
ye le ma ma ye le ma ma ye le
omo baba olowo
ye le ma ma ye le ma ma ye le
oya omo dynasty
ye le ma ma ye le ma ma ye le
oya omo confirm me is
ye le ma ma ye le ma ma ye le
so fun pe awo la lo’ko
ye le ma ma ye le ma ma ye le
kiss daniel davido
ye le ma ma ye le ma ma ye le
emperor gizzle
na so
Kiss Daniel Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) lyrics Ft. Tiwa Savage, Davido
Share Kiss Daniel Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Kiss Daniel Woju Remix (Ft. Tiwa Savage, Davido) Music Video

Other Songs By Kiss Daniel

Show all Songs by Kiss Daniel, A-Z

Other Top Songs