HarrySong - Reggae Blues Ft. Olamide, KCee, Orez Lyrics

Reggae Blues

HarrySong

Single
2,036 0 0
HarrySong Reggae Blues Ft. Olamide, KCee, Orezi, Iyanya lyrics

About Reggae Blues

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

HarrySong Reggae Blues Lyrics

Correct Lyrics
[HarrySong Ft. Olamide, KCee, Orezi, Iyanya - Reggae Blues lyrics]
[Chorus: HarrySong]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah


[Verse 1: Olamide]
Bobo see baddo wey dem dey bu
Dey bu, dey bu
He dey tell Amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Eh dey gimme wings like Redi bull
The bull, the bull
Baby anything you want make I do
I do, I do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh
If your body touch omoge she go get belle
Jesu…

[Chorus: HarrySong]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

[Verse 2: Kcee]
Ladies call me talk and do
I talk, I do
Cos I no dey for Cock and bull
The bull, the bull
Dance for reggae, Dance my blues
The blues, the blues
Na turn by turn life dey do
Dey do, dey do
Oya my madam,
Dance for me my Madam
I like how you gbalam
I will spend you many dollar eh
Oya my madam, dance for me my madam
I like how you gbalam
I spend you my dollar eh

[Chorus: HarrySong]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

[Verse 3: Iyanya]
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In mood, in mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you Dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me I go take am
Take am
I like the way you dey shake am
shake am
call me daddy, I go call you mummy ooh
I like the way you dey take am
Take am
Na only you wey no dey fake am
Fake am
I call you Mummy
Just call me Daddy oh, Daddy
Because...

[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah

[Orezi:]
No go think am na dollar we spend no be cifa
Ah ah
Na enjoyment i dey cos me no come this life to suffer
Eh eh
Enugu girls dem like to do
To do to do
As long as you get money to boost
To boost to boost
Baby your Baka big like toolz
Like toolz like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues your dues
I know that you’re feeling D nigga oh
Nigga oh
And na my money you feeling D nikka oh
Nikka oh Nikka Tinini Tanana nita
Sapala biko ntaa

[Chorus: Harry Song]
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as I do
I do, I do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, Bae boo
Even your boo get a boo
A boo, A boo
Share the Gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as E-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skiibii o pop champagne oh ah ah
HarrySong Reggae Blues lyrics Ft. Olamide, KCee, Orezi, Iyanya
Share HarrySong Reggae Blues lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
HarrySong Reggae Blues Music Video

Other Songs By HarrySong

Show all Songs by HarrySong, A-Z

Other Top Songs