D'Banj - Tongolo  Lyrics

Tongolo

D'Banj

Album: No Long Thing
1,873 0 0
D'Banj Tongolo lyrics

About Tongolo

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

D'Banj Tongolo Lyrics

Correct Lyrics
[D'Banj - Tongolo lyrics]
Me I be D’banj, me jamo friends dey call me skibanj

I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody

[Chorus]
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

[Bridge - Don jazzy]
D’banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

As I dey waka on the road
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
She no won gree my own o
Until I yan her the koko

[Chorus]
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

[Bridge - Don jazzy]
D’banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

[Verse - D'banj]
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko mo pe D’banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don’t get it twisted

[Chorus till fade]

 
D'Banj Tongolo lyrics
Share D'Banj Tongolo lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
D'Banj Tongolo Music Video

Other Songs By D'Banj

Show all Songs by D'Banj, A-Z

Other Top Songs