Davido - GODFATHER  Lyrics

GODFATHER

Davido

Album: Timeless
234 2 0
Davido GODFATHER lyrics

Preview
2
David Adedeji Adeleke popularly called Davido is the son of a Billionaire business man, Dr Deji Adeleke. He was Born David Adeleke on November 21st, 1992 to the family of Mr Deji and Mrs Vero Adeleke...

About GODFATHER

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Davido GODFATHER Lyrics

Correct Lyrics
[Davido - GODFATHER lyrics]
[Intro]
All of the blessings wey dey come my way

[Verse 1]
Erima, jẹ ka jọ ko po tua
Make you no go relent (No go relent)
The you ju'badi improper
Shey you want to collect? (Want to collect)
You no I get the connect
Ẹlẹ your body fire oh
Carry fire wey fit flat my tyre oh
[Pre-Chorus]
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

[Chorus]
They can't tell me nothing (Nothing)
Thеy can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of thе blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o, ko to sọda o (Ko to sọda oh)
Counting my blessing titi d'ọla o
Oya na grasshopper
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh
Ahn-ahn-ahn-ahn

[Verse 2]
I no dey joke with my peace of mind (Of mind)
Pass me the igbo make I feel alright (Alright)
When I'm with you, I'm with you for life
Girl me wanna blow your whistle all night
Baby, put your worries all on me
I want to na money

[Pre-Chorus]
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

[Chorus]
They can't tell me nothing (Nothing)
They can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o (Ko to sọda o), ko to sọda o
Counting my blessing titi d'ọla o
Oya na grasshopper
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather
Davido GODFATHER lyrics
Share Davido GODFATHER lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Davido GODFATHER Music Video

Other Songs By Davido

Show all Songs by Davido, A-Z

Other Top Songs