Dammy Krane - Gbetiti Ft. Davido, Shatta Wale Lyrics

Gbetiti

Dammy Krane

Single
1,715 0 0
Dammy Krane Gbetiti Ft. Davido, Shatta Wale lyrics

About Gbetiti

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Dammy Krane Gbetiti Lyrics

Correct Lyrics
[Dammy Krane Ft. Davido, Shatta Wale - Gbetiti lyrics]
Another classic one
Dammy krane, Shatta wale
Yoiyo, Uuu-ukwu
Dammy krane for the girls them
O.B.O

Leggo!
Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link up
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link up

[Shatta Wale]
Oya link shatter
Me Dammy Krane
Taah, everyday is a holiday
Another Party tonight, Hennessey & Champagne
We go dey spray like fire service
Na Na Na Na, A ya ya ya
Nath girl we have in-a Ghana
So Bend down low , make we do my show
We gbetiti, you dunno
Ride me boat, kumonogo
kumonogo thema sharp photo
Baby girl wambi, wambi
See all of them-a wine-a Bombay
Bombay…. bombay dem na sing bad man don tay
Shatta wale, Dammy krane Again..

Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link up

[Davido]
Eh, make your bom bom shake eeh
Make your bombom shaaake eeh shake-aah eeheeeh.
No, make your bom bom break, eeh eeh
For your bom bom sake, eeh, eeheeh
Eh! Girl….. I go drive Bentley
Eh! You go drive Benz
Uhhn….. I go rock movie
Baby girl I go buy you Gucci eheh
We go fly jet ahn.
we go gbetiti ahn
So can gbetiti eh…
Omo gbetiti-i-i-i eeeh

[Dammy Krane]
Obodobo, Ebelebe , Link us!
Oya give them
Banger, o shi mi l’hanger
Gbetiti! Oya link Up
Gbetiti-i-i-i eeeh!

Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls thema link u

Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh
Nadia…… mo fe izzue. Call me on my phone make we link up
Masterkazzy now
Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my God.
Dammy Krane Gbetiti lyrics Ft. Davido, Shatta Wale
Share Dammy Krane Gbetiti lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Dammy Krane Gbetiti Music Video

Other Songs By Dammy Krane

Show all Songs by Dammy Krane, A-Z

Other Top Songs