Slim Brown - Opasa  Lyrics

Opasa

Slim Brown

Single
5,203 0 0
Slim Brown Opasa lyrics

About Opasa

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Slim Brown Opasa Lyrics

Correct Lyrics
[Slim Brown - Opasa lyrics]
[Intro]
Baby tawa the money, na opasa.
Heh heh heh.
Slim Brown
Bringing fire
Make you hold your baby
Me I no want story

Slim Brown!

[Chorus]
Baby girl bia jikere, bia jikere, bia jikere oh.
Baby girl bia jikere, bia jikere, bia jikere oh.
Baby tawa the money na opasa (opasa)
Baby tawa the money na opasa (opasa)
Baby tawa the money na opasa (opasa)
Baby tawa the money na opasa (opasa)

[Verse 1]
The way we spend this money
Popping Moet Rose oh
Oh baby come we jolly
Move your body throw way oh
Anything wey you want for this my party okwa ego ka'oga eri
And if you dey come make you hold your baby or i ga'anu tori.
Oh baby no dull oh (hey)
Na party call oh (hey)
chop my money all oh (hey)
Like <a href="http://amdb.co/music/artist/p-square/" target="_blank">Peter and Paul</a> oh (hey)
(Na so!)
oh baby, i ma na o muwa bu Egwu Master

[Repeat Chorus]

[Verse 2]
Ife onunu eh, ie nta nta
Ife oriri, ife di mma
Lekwa the Euro, the Dollar (Dollar!)
Ego anyi ji agba December (opasa)
Moto anyi ji bu Hummer
So we no want all the grammar
(?)...

[Repeat Chorus]

[Verse 3]
All the money that I have, I'll give to you.
Take you shopping everyday

[Repeat Chorus]

Slim Brown
Slim Brown Opasa lyrics
Share Slim Brown Opasa lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Slim Brown Opasa Music Video

Other Songs By Slim Brown

Show all Songs by Slim Brown, A-Z

Other Top Songs