Skales - Nobody's Business Ft. Banky W Lyrics

Nobody's Business

Skales

Feat: Banky W
Single
1,462 0 0
Skales Nobody's Business Ft. Banky W lyrics

About Nobody's Business

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Skales Nobody's Business Lyrics

Correct Lyrics
[Skales Ft. Banky W - Nobody's Business lyrics]
[Intro – Skales]
No, no no no no
It's okay
No, no no no no
Yeah hah

[Chorus – Skales]
Them dey ask how I feel I feel blessed
Everybody don dey gbadun ma realness
Thank God say I found fulfillment
How I'm living is nobody’s business oh
Them dey ask how I feel I feel blessed
Everybody don dey gbadun ma realness
Thank God say I found fulfillment
How am living is nobody’s business
No, oh no no no
No no, oh no no no
Oh no, oh no no no
No no, nobody’s business
Oh, oh no no no
No no, oh no no no
Oh no, oh no no no
No no, nobody’s business oh

[Verse 1 – Banky W]
If I no marry now (e no concern you)
Wetin dey my account (e no concern you)
Una don dey make me dey shine (that one dey pain you)
Me I Skalo I fine yeah yeah yeah
Na for my gate now they wanna litigate
I run my race, no look Uche face
Them see me now now they wan investigate
Ogbene kilode, oh lord have mercy
Why the people wan hurt me
Mind their business them no fit
Have mercy
So why they one die for my matter yea

[Repeat Chorus]

[Verse 2 – Skales]
Before I fall oh, but now I rise oh
To everybody am the apple of their eyes oh
And every single thing I do I say they wan know
How I made it this far they don’t know
Before before them no believe me yea
Right now they try to reach me yea
Am getting more cash each and every day
Watin we dey do is nobody’s business oh
Right now am multiplying my pay
Badman trying to block my way
That’s why I party each night and day
How I spend my cash is nobody’s business oh

[Repeat Chorus]
Skales Nobody's Business lyrics Ft. Banky W
Share Skales Nobody's Business lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Skales Nobody's Business Music Video

Other Songs By Skales

Show all Songs by Skales, A-Z

Other Top Songs