Sean Tizzle - Afro Lover Remix Ft. JiLex Anderson Lyrics

Afro Lover Remix

Sean Tizzle

Single
1,417 0 0
Sean Tizzle Afro Lover Remix Ft. JiLex Anderson lyrics

About Afro Lover Remix

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Sean Tizzle Afro Lover Remix Lyrics

Correct Lyrics
[Sean Tizzle Ft. JiLex Anderson - Afro Lover Remix lyrics]
[Intro]
Uh yeah oh yeah yeah
Danja pon the beat
It’s JiLEX

[Verse 1 – Jilex]
Shey you like kisses in the morning girl for real
Come here make I give
Make I be your motivation make you be my muse my muse
Make we break rules girl nobody go know
And all these fine boys wey dey toast you
Dey go tell me if dem know the things I know
Uuh yeah

[Bridge – Jilex]
Omoge toh fine fine o
You be my only one
You be my precious Gold yeah ah
I just wan make you wine am slow o yeah
You be my only one you be my precious Gold
I say Na you be my precious Gold

[Chorus – Jilex]
Na you be my Afro lover, yeah
Afro lover, Yeah yeah
Make I be your only one Lover, Yeah
Your number one Lover yeah yeah
Na you be my Afro lover, Yeah
Afro lover, Yeah yeah
Make I be your number one lover,Yeah
Your only one lover yeah yeah

[Verse 2 – Sean Tizzle]
Uhhh, yeah eh oh yeah
J. Mani, you’re very fine oh
I always wanna see your pretty face
If ain’t with you, we could face time
Oh yea, oh yea
And she’ a bad one
Girl, you’ running through my mind
I swear to God, you make me want to rewind your behind
Yea, yea
Omoge toh fine fine o, so fine o
You my only one
You be my precious Gold yeah ah
I just wanna see you wine am slow o yeah
Baby you’re my only one you be my precious Gold yeah

[Chorus – Jilex]
Na you be my Afro lover, yeah
Afro lover, Yeah yeah
Make I be your only one Lover, Yeah
Your number one Lover yeah yeah
Na you be my Afro lover, Yeah
Afro lover, Yeah yeah
Make I be your number one lover,Yeah
Your only one lover yeah yeah

[Both]
Morenike, you’re very fine very fine
Girl, I swear, you’ very fine
Na you be my Afro Lover yea ah
My Afro Lover yea yea

See, na you by my Afro
Ke eh, ke ke eh skeh skeh skeh skeh
Torher torher rher rher tah, tah tah

This love, inna go trouble no one
I know you’ feeling this song
Shake your bigger bum bum
Baby girl make you whine your bum
(Hysteric laughs)
See, this love
Inna go trouble no one
And, if you’ feeling this song
Make you move your bum bum
Whata bum bum
(Laughs hysterically)

[Outro]
Oh na, na na
Jilex, Sean Tizzle
Yea, yeah
Ske ske ske ske
Ske ske
Jilex.
Sean Tizzle Afro Lover Remix lyrics Ft. JiLex Anderson
Share Sean Tizzle Afro Lover Remix lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Sean Tizzle Afro Lover Remix Music Video

Other Songs By Sean Tizzle

Show all Songs by Sean Tizzle, A-Z

Other Top Songs