Kiss Daniel - Jombo  Lyrics

Jombo

Kiss Daniel

Album: New Era
1,752 0 0
Kiss Daniel Jombo lyrics

Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, known professionally as Kiss Daniel, is a Nigerian singer and songwriter. He was born on May 1, 1994 in Abeokuta, Ogun State, Nigeria, and grew up in the city of Ibadan....

About Jombo

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Kiss Daniel Jombo Lyrics

Correct Lyrics
[Kiss Daniel - Jombo lyrics]
Amaka ngbo oh, That am sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As i see your sexy face and your big belle
Girl i have to change my ways i tell you yeah

Me myself i dey pray for my daily bread
Ah amaka you carry belle for me how
Me myself i dey pray for my daily bread
Ololufe i no wan run, but then

Your father is violent, ole mi dele oh
Jumbo jumbo jombo
Will you be fine daddy oh
Your mother is black but she sabi galante oh
Jumbo jumbo jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, ole mi dele oh
Jumbo jumbo jombo
Will you be fine mami oh
Your mother is black but she sabi galante oh
Jumbo jumbo jumbo
I no dey soak no more

Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba ni mi oh
If your papa no want us to marry
Jowo malo yo oyun mio
Girl am down for you don’t forget
The love i have for you omo no go compare

Me myself i dey pray for my daily bread
If baby broke up as long as you love me girl i dey here
Me myself i dey pray for my daily bread
Ololufe i no wan run, but then

Your father is violent, ole mi dele oh
Jumbo jumbo jombo
Will you be fine daddy oh
Your mother is black but she sabi galante oh
Jumbo jumbo jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, ole mi dele oh
Jumbo jumbo jombo
Will you be fine mami oh
Your mother is black but she sabi galante oh
Jumbo jumbo jumbo
I no dey soak no more.
Kiss Daniel Jombo lyrics
Share Kiss Daniel Jombo lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Kiss Daniel Jombo Music Video

Other Songs By Kiss Daniel

Show all Songs by Kiss Daniel, A-Z

Other Top Songs