Reekado Banks - Standard  Lyrics

Standard

Reekado Banks

Single
Prod: Altims
1,372 0 0
Reekado Banks Standard lyrics

About Standard

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Reekado Banks Standard Lyrics

Correct Lyrics
[Reekado Banks - Standard lyrics]
[Intro]
Mavin
Standard
Standard
Standard
Another gbedu wey dey burst.

[Verse – 1]
We no dey spend on budget
Influential spending
And if i catch you for there
Omo ma se’leyin
Awon temi de ti wole
Formation aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

[Hook]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

[Chorus]
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard

[Verse – 2]
Is about time to hear the verse 2 ye
This girl a ye
if you dey feel me
Make you no dey kaku ye
You ready for the cruse ye
Biggy money full for the robber-band
Gat shoes, everything no be lie, man
We aren’t trip, on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya; oya; oya; rewind selecta oh
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims, oya give them instrumental oh

[Bridge]
Omo gutter d’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

[Hook]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

[Chorus]
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard

[Verse 3]
All my people pray; dem dey pray for blessing
All my people pray; dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se; make we call on blessing
K’ori b’awa se; k’a le fe beyonce

[Outro]
Yea; yea; say Reeky Standard oh
Jazzy Standard oh
My manager is Standard oh
My brother, Kaka Standard oh
Hmmm; hmmm; woi woi wohh
Woi woi wohh ehh
Ahh; Ree!
Reekado Banks Standard lyrics
Share Reekado Banks Standard lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Reekado Banks Standard Music Video

Other Songs By Reekado Banks

Show all Songs by Reekado Banks, A-Z

Other Top Songs