Lil Kesh - Flenjo Ft. Duncan Mighty Lyrics

Flenjo

Lil Kesh

Single
Prod: Rexxie
1,386 0 0
Lil Kesh Flenjo Ft. Duncan Mighty lyrics

About Flenjo

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Lil Kesh Flenjo Lyrics

Correct Lyrics
[Lil Kesh Ft. Duncan Mighty - Flenjo lyrics]
[Intro]
YAGI level
skibo, skiboh
Eh eh
PH and neca
wawawa

[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh

[Verse 1 – Lil Kesh]
Ah, shebi them talk say na man wey work go chop
So I dey hustle, I dey work to ri result
I ri result, the money begin come in bulk
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh)
Pull up on you in a bullion van, ahh

A mumukumu, shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy, dey girate
awon kele use ikebe to violate, mo daran
Call my baby o cos I get Pounds to na for you o
Sha ma redi o, cos all I have is all for you o

[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh

[Verse 2 – Duncan Mighty]
Joly make Caro to ama
Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu
Girlie feli feli fe, baby feli feli fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh, chop it, kamitiomama don’t go there
Kamichiomama chop money
Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa

Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo
Man and Woman kopu wadu oh yah
Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh
Slay mama oh, onamo, chop the money oh
Oh Lil Kesh oh wa

[Chorus]
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh

[Outro]
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo
Yo, Rexxie on this one
SpyrytMix.
Lil Kesh Flenjo lyrics Ft. Duncan Mighty
Share Lil Kesh Flenjo lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Lil Kesh Flenjo Music Video

Other Songs By Lil Kesh

Show all Songs by Lil Kesh, A-Z

Other Top Songs