1,376
0
0
Falz Follow Follow lyrics
About Follow Follow
EditNothing yet. Click Edit to add something.
Falz Follow Follow Lyrics
Correct Lyrics
[Falz - Follow Follow lyrics]
[Intro: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn! (x4)
[Verse 1: Falz]
Shakara po alakori, emi ti mi o lowo la po mi
Follow follow wan kill the boy
E just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My phonetics my complex
Teacher don't teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account dey red
My mates them dey reason how to make bread
Me I still de wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes untop my JPEG
[Chorus: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!
[Verse 2: Falz]
Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for Chioma
I need to break my bank to feel among na
(?)
Sho ri wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya, I go borrow pose na
I go be the talk of the town, I go take over
I need followers e dey important
They say person dey Lekki wey dey pump nyash
I need HBB, I need congrats
I need mentions I need more
My mates them dey reason how to make bread
Me I still de wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes untop my JPEG
[Bridge: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn! (x4)
[Outro: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro
Falz Follow Follow lyrics
[Intro: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn! (x4)
[Verse 1: Falz]
Shakara po alakori, emi ti mi o lowo la po mi
Follow follow wan kill the boy
E just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My phonetics my complex
Teacher don't teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account dey red
My mates them dey reason how to make bread
Me I still de wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes untop my JPEG
[Chorus: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!
[Verse 2: Falz]
Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for Chioma
I need to break my bank to feel among na
(?)
Sho ri wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya, I go borrow pose na
I go be the talk of the town, I go take over
I need followers e dey important
They say person dey Lekki wey dey pump nyash
I need HBB, I need congrats
I need mentions I need more
My mates them dey reason how to make bread
Me I still de wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes untop my JPEG
[Bridge: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn! (x4)
[Outro: Fela Kuti]
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro
Falz Follow Follow lyrics
Share Falz Follow Follow lyrics
What do you think about this song?
Falz Follow Follow Music Video
Other Songs By Falz
- Falz - After All Said and Done
- Prokassy - Sempe ft. Falz
- Falz - Amen
- Falz - Soft Work
- Falz - Le Vrai Bahd Guy
Other Top Songs
- Le Mav - Golden
- Selena Gomez - Look At Her Now
- Miss Pru DJ - Isaga Lam ft. Nadia Nakai, Gigi Lamayne, Londie London, La Sauce
- Firstklaz - Gen-Z Fuji
- Olivia Rodrigo - deja vu
- Patoranking - Everyday
- Fireboy Dml - Tattoo
- Yemi Alade - Africa ft. Sauti Sol
- Davido - Green Light Riddim
- Frank Casino - Sauce ft. Priddy Ugly