2Face Idibia - Right Here  Lyrics

Right Here

2Face Idibia

Single
2,561 0 0
2Face Idibia Right Here lyrics

2Face Idibia was born Innocent Ujah Idibia in Jos , Nigeria . He is from the Okpokwu local government area and from the Idoma ethnic group in the southern part of Benue State , in central Nigeria. He...

About Right Here

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

2Face Idibia Right Here Lyrics

Correct Lyrics
[2Face Idibia - Right Here lyrics]
Echo na wetin I go do 
To make you see say my love for you na real
Baby it's true 
Echo-come on come on
Baby it's right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here
Baby it's right here

I was weak when you said you had to go
Tear drops crying like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could I let you go
Oh no no no no no no no
Sorry I make you cry
Let's talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do to make you see
Say my love for u na real
Baby it's true 
Echo-come on come on
Baby it's right hope
Echo-come on come on

Please don't go
Oh I love you so
Bended knees see there's more to show
Don't need to be afraid
I won't let you down
Cos since you've been here my life's been turned around baby

Sorry I make you cry
Let's talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do 
To make you see say my love for you na real
Baby it's true 
Echo-come on come on
Baby it's right hope
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here
Baby it's right here

Say wetin I go do
Wetin I go say
To make your love make e no waka away
If I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do 
You know I'll be down
I'll make you happy everyday of the party
I'll make you feel like the queen with the crown

Sorry I make you cry
Let's talk about those days we used to play
I rewrite my words
Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do 
To make you see say my love for you na real
Baby it's true 
Echo-come on come on
Baby it's right here
Echo-come on come on
I don tey for this game
No be today
No go let your love slip away
Baby it's right here
Baby it's right here, right here, right her
I don tey for this game
No be today
No go let your love walkaway
Baby it's right here
Baby it's right here

See they can say what they wanna say
They can do what they wanna do
It don't matter cos I love u
And I'll place no one else above you
Oh my babe though you so fine 
And it pleases me no mind
I'll never do anything to hurt you
I'll do my thing my world around you

Wetin I go do
Kenni's music
E don tey no be today 
Wetin I go do
2face see I don tey for this game
No be today 
Wetin I go do
No be today
Come on come on baby
Na wetin I go do
Wetin I go do
Na wetin I go do
Wetin I go do
Right here right here it's right here.
2Face Idibia Right Here lyrics
Share 2Face Idibia Right Here lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
2Face Idibia Right Here Music Video

Other Songs By 2Face Idibia

Show all Songs by 2Face Idibia, A-Z

Other Top Songs