Dremo - OluwaBabanla Turnup (OBT)  Lyrics

OluwaBabanla Turnup (OBT)

Dremo

Single
1,385 0 0
Dremo OluwaBabanla Turnup (OBT) lyrics

About OluwaBabanla Turnup (OBT)

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Dremo OluwaBabanla Turnup (OBT) Lyrics

Correct Lyrics
[Dremo - OluwaBabanla Turnup (OBT) lyrics]
Oluwa Baba nla one turn up
turn up
Oluwa Baba nla turn up
turn up
Oluwa Baba nla turn up

Nigga better care like me
Cause your girl wanna set my p
You gotta move on, you can’t do me for too long
When no be say you wan dey do IT
just need you for one hour oh
You come dey dey all over me omo na wa oh
Gimme space gimme space oga
Abi so fe ki n gba restraining order
I get show in the next one hour
I don dey talk sucker since I never shower
They don dey call my manager say where I dey
Tell them say where I dey I don dey for where I dey
Cruise master
Big master in the building nigga no ceilings
Good Knacker, Na my big dck make them wan dey catch feelings
I’m addicted to black and white women
Don’t get it twisted, they ain’t all up in my business
My nvgga, I gats to tell ya
I don’t mix my pleasure with my business

Sebi dem talk say dey get liver
Now when they see the boy dem dey shiver
Even when they talk I don’t talk back cos
I know silence is golden and duck tape is silver
Sebi dey talk say they get liver
Now when they see the boy dem dey shiver
Even when they talk I don’t talk back cos I know silence

Oluwa baba nla one turn up
Turn up
Oluwa baba nla turn up
Turn up
Oluwa baba nla turn up

I’m down for whatever are you down or not
Oluwa baba nla turn down for what
If no be cash ma ba mi wi
And for wasting my time go and buy me weed
Say I turn up in a notch one time
They say I be the best like God’s time
And this beat by fresh is too tight oh
And don’t forget that I’m too fresh to fight oo
That’s why I got goons that that buy guns
Wey dey ready to let bye gones be bye gones
And on top of microphone me I dey kill them all
Cause really I no like when the police they getting involved
I no like those nvggas wan beat
Too many credit cards I dey feel like gambit
Step into the place like who this nvgga wan beat
I’m married to the game stay away from my btch
Bvtch ain’t magic or abracadabra

Ain’t no bad or badder than moi
I’m about to take it to another level
But I never ever use the elevator cause I no trust phcn
Won Le mu ina lo before you reach top floor
When I knock door
Open up goons go knock door on top floor
Me am silly with these lyrics
And I wonder why these MC’s take it serious
When they get called out to my songs
I’m just on the microphone, having fun
Mehn I’m stoned rolling up another one
Pressurising these MCs with flows they never heard before
Now they asking where you’re from
Where I’m from we change the rule up
Like students wey dey enter school with no uniform

Sebi dey talk say they get liver
Now when they see the boy dem dey shiver
Even when they talk I don’t talk back cos
I know silence is golden and duck tape is silver
Sebi dey talk say they get liver
Now when they see the boy dem dey shiver
Even when they talk I don’t talk back cos I know silence
Oluwa baba nla one turn up
turn up
Oluwa baba nla turn up
turn up.
Dremo OluwaBabanla Turnup (OBT) lyrics
Share Dremo OluwaBabanla Turnup (OBT) lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Dremo OluwaBabanla Turnup (OBT) Music Video

Other Songs By Dremo

Show all Songs by Dremo, A-Z

Other Top Songs