Dremo - All Work No Play  Lyrics

All Work No Play

Dremo

Single
1,538 0 0
Dremo All Work No Play lyrics

About All Work No Play

Edit
Nothing yet. Click Edit to add something.

Dremo All Work No Play Lyrics

Correct Lyrics
[Dremo - All Work No Play lyrics]
Iyalaya intro

Emi ti take off, but them still dey find their car key
Lasgidi grinding, with ma papi
They hate the way that am winning
They wanna jack me
I kick asses you rob port
Awon t’eyan chappy
She be bad pikin she’s next to crazy, like Maheeda
I dey all about paper, family, ladies, and liquor
Black attire like ‘Jiga mhenn
Am jiggi ma niggher
Watch our passport photo go turn into the bigger picture

Yes o yes o na so I see ma ex o
Acting like we’ all cool
She want dey give me XO
She say she want follow me talk
I say, I gats to ex o
O wa n binu, ti mo ti yo, ti mo ti n mu XO

Your lady likes me on ‘Gram, she double-taps me
On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
Your lady likes me dey give am for ma backseat
Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be light-skin
No o oh, ohh

Tell Halima make she no dey dull me
(No dey dull me)
Laughing to the bank; the money calling
Hustle everyday and night, we’ balling
We no dey crash until the early morning (x2)

I wanna let you know oh, oh, oh yeah
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
It makes Jack a dondi oh
Oh, uh, oh, oh, ohh (x2)

Who you be? Who you be?
Ajebo l’ori street?
All ma ladies are freaks
All ma n1ggas- legit
Getting b1tches the dream, living neat is the major key
I got this se you want make I dey show you receipts?
Where you dey, when I dey carry bike?
N’igba ti ko s’oko?
Oloun! Won o fe ki n n’owo aganran
Bank account mi ti chop up
Mo ti l’owo I concur
Bad belle; won ma wu u bi ikun Jide Kosoko

Ma game changed now am being paid
Get me steady, getting that guak
Mo change game mo tun se
Mo ja a gba so what? Me
Ajebo no be Street king
Mo ba o ja lowo mo o
And I go hold you down
Like say the toilet no dey clean enough
You’re on

Your lady likes me on ‘Gram, she double-taps me
On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
Your lady likes me dey give am for ma back seat
Still gat the niggher asking ’bout ah padi wey be dark-skin
No o oh, ohh

Tell Halima make she no dey dull me
(No dey dull me)
Laughing to the bank; the money calling
Hustle everyday and night, we’ balling
Oh oh yea eh
We no dey crash until the early morning (x2)

I wanna let you know oh, oh, oh; yeah
Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
It makes Jack a dondi oh
Oh, uh, oh, oh, ohh (x2)

All Work and No Play, makes Jack a dondi
All Play and No Work, makes Jack a dully
All Work and No Play, makes Jack a dondi
All Play and No Work, makes Jack a dully
Dremo All Work No Play lyrics
Share Dremo All Work No Play lyrics

What do you think about this song?

Hint: Nig_r_a
Dremo All Work No Play Music Video

Other Songs By Dremo

Show all Songs by Dremo, A-Z

Other Top Songs